Top Songs By Vsagz
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Vsagz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Iduseri victor osaigbovo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Damilfice
Producer
Lyrics
Overthinking carry me go, oh
Carry me where I nor know
Dem go whine you 'cause
You no get dough
Oh, oh, oh, oh, oh
Every time I'm calling
On Jah, you wey make
Am sup before
Make e sup again, make
Everywhere good
Oh, oh, oh, oh, oh
You no fit use Vasa take buy Benz
Brother, try get sense
Make the money anyhow
Later reason your conscience
Man no get money, no dey
Tire to see nonsense
'Cause money no dey, na why
You dey always get fake friends
No be to follow who dey hot
Brother, try make you hot
'Cause if you no wan be the man
Another man go take your spot
So if your kele leave
Las las, no be her fault
I be dey waka
Some kind kurekewa waka
Like Monday, Anita
Tuesday, na Sandra
Wednesday, Anna
Thursday, Amara
As the account zero now
Sheybi Pablo calm down
Begin call am busybody
Instead of big spender
New taker no dey think of tomorrow
Why e be say I dey only
Wise when I deathrow?
When e don dey red
Like person wey get apolo
Baba, bless me again
But make wisdom follow
Overthinking carry me go, oh
Carry me where I nor know
Dem go whine you 'cause
You no get dough
Oh, oh, oh, oh, oh
Every time I'm calling
On Jah, you wey make
Am sup before
Make e sup again, make
Everywhere good
Oh, oh, oh, oh, oh
Say the hustle na for mama
Money come, I no reach house
From hotel to hotel
I no sleep house
Naso I begin dey gallivant
With my slippers
I begin find the punani
Wey go dey slip pass
When the money come
I no use my brain
Select BBN girls, carry
Go holiday
All the money wey I
Waste, tell me
Wetin I gain?
Casket of Azul wey
I buy, I don piss am throway
So, Baba, if you bless me again
All this lavish lifestyle
No go interest me again
All dem Karishika girls
No go stress me again
Make I see the person
Wey go tell me, "Flex me" again
I go put the work and the planning
Hustle, wait for Baba God timing, aje!
I can see the stars
Dem aligning
So no come whine me
Me, I just wan dey on a low
Overthinking carry me go, oh
Carry me where I nor know
Dem go whine you 'cause
You no get dough
Oh, oh, oh, oh, oh
Every time I'm calling
On Jah, you wey make
Am sup before
Make e sup again, make
Everywhere good
Oh, oh, oh, oh, oh
Written by: Iduseri victor osaigbovo