Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ta Liebe
Ta Liebe
Background Vocals
Erigga
Erigga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hamzat Talib Okino
Hamzat Talib Okino
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boi Priz
Boi Priz
Producer

Lyrics

All I need is all your love
All I put is all I got
Come and put it on my head
Wuse baby, what you know
Dem boys are picking oh
Dem gals are popping
My eyes are sleepy
And I can't feel my tongue
Outside, they zoning
It's turned to war, na so I take my own
Lock am down, that's on my honor
Pick up, pick up, mmm, ay ay ay ay
Pick up the call
Girl come chop my bana nana
Ding ding ding ding
Na na na na
It's time to chop oh
Ay ay ay ay
Wetin Dey sup hmm
Don't tell me, just eat it up oh
Na na na na
Better sit up hmm
For them it's Friday
To us it's that pay
Just put it on me
Get your boobs on me, unemotional
Which one be this gbas gbos when you Dey give me, eh
Pack clothes make you come see me eh
Private trips, she say no deceive me
I Dey follow you for twitter, imagine your reason
Give her that bag make she hold stacks
Drop am for her nyash before the kele go cast
Fast
Drop that BUnda for the boy, na the wound she got fling
No G-strings attached, flat
Back from the back, I Dey nack, I Dey nack
She Dey judge give her friends, all of them, them Dey lack
They wan party pack kon enjoy this thing
Cos they wan understand that thing Dey taste, sweet
Them boys are picking oh
Dem gals are popping
My eyes are sleepy
And I can't feel my tongue
Outside, they zoning
It's turned to war, na so I take my own
Lock am down, that's on my honor
Pick up, pick up, mmm, ay ay ay ay
Pick up the call
Girl come chop my bana nana
Ding ding ding ding
Na na na na
It's time to chop oh
Ay ay ay ay
Wetin Dey sup hmm
Don't tell me, just eat it up oh
Na na na na
Better sit up hmm
For them it's Friday
To us it's that pay
Just put it on me
Get your boobs on me, unemotional
Written by: AGARIVBIE Erhiga, Hamzat Talib Okino, Ta Liebe
instagramSharePathic_arrow_out