Top Songs By Dajon AF
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dajon AF
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Afolabi Precious
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boomin
Producer
Lyrics
[Verse 1]
E be 7:20 and I’m feeling like to party
Holla my bae make she carry Uber come
Feeling soft when I’m rocking cool Versace
All white baby uh oui
Energy with my babe shaking off her body
Step on my shoes we go get yawa o
Frenemies dem wan know why me just dey happy
[Chorus]
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
[Verse 2]
If you wanna match my energy
Then you gats be chilling with the most high
ʼCos me get too much of dem worries
That be why me chiling with the most high
I just want my paper
Six figures type paper
Them say me like raba
Who no like the mula?
I be gentle dem dey take me for a joke It’s wrong
Emi o ma ran wọn
Ṣe emi ọmọ Ọlọhun
Lọrọ kan
Ṣe me just dey find my way
I be gentle dem dey take me for a joke It’s wrong
Emi o ma ran wọn
Ṣe emi ọmọ Ọlọhun
Lọrọ kan
Ṣe me just dey find my way
[Chorus]
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
Written by: Afolabi Precious