Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
The Continent. Live
The Continent. Live
Performer
Demmi
Demmi
Performer
Dajon AF
Dajon AF
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Precious Ayomide Afolabi
Precious Ayomide Afolabi
Songwriter
MCDONALD OTUBUAH
MCDONALD OTUBUAH
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demmi
Demmi
Producer

Lyrics

[Intro]
We go make e sound crazy yeah yeah hm hmm
[Verse 1]
Light up the place like a television
My shawdy fine me I realize
Plenty fishes wey dey inside ocean
But my kele she be hard to find
Me never fall for another babe
All my jiggas dem no fit relate
Me thank the Lord say you come my way
Omoge jo ji’a relate
[Chorus]
She a fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She a fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my fashion killer
[Verse 2]
Would you lemme come clean
Chubby with the fine face
Step up into my plane
Shawdy do not complain
You know how to keep me going
She knows everything’s alright
This night
Imma make your feel fine
Body hitting decline
It’s midnight
Dem be pulling drive by's yeah yeah yeah yeah
It never critical like this
She like me, I like her too
I elevate her living hope you like the view
I spend all my money just to give you prove
That I like you
I like everything you do oo
Put you in Louboutin shoes
'Cause I like the way you move
I like the things your do (Wey, wey)
[Chorus]
She a fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She a fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my fashion killer, she my special healer
Full dinner, she no be gold digger
She my special killer
Written by: MCDONALD OTUBUAH, Precious Ayomide Afolabi
instagramSharePathic_arrow_out