Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
zaren_soul
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Reinhard Nana Yamoah Asaah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lommy
Producer
Lyrics
DND LYRICS
Ngozi dey worry me
She Dey make I stress yeah
Make I back off from this feeling
Ibi she wey mess up my brain
Idey make I craze sef
So I dey on DND
Bok) Bok) adey try find my peace
Dey in my lane
Ino wan no P
Bok) Bok) adey try find my peace
Dey in my lane
Ino wan no P
Arrrrh
(Sorrowful melodic chant)
Do not disturb me
Do not disturb me
Me adey my lane
Adey do my thing
Don't disturb me
Do not disturb me
Do not disturb me
Me adey my lane
Adey do my thing
Don't disturb me
So many times I reminisce
How I wish that we never met girl
I was a beggar
On my knees
For this reason I will be crying for days
Never believe you could have softened me
I want to step back from you now
Once bitten twice shy I see
)te makoma
)te makoma
Now you wan see me craze
*********
(Sorrowful melodic chant)
Do not disturb me
Do not disturb me
Me adey my lane
Adey do my thing
Don't disturb me
Do not disturb me
Do not disturb me
Me adey my lane
Adey do my thing
Don't disturb me
Written by: Reinhard Nana Yamoah Asaah