Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tiimie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Blessed Samuel Eloghosa
Lyrics
Lyrics
If I fi part e the water
I go control Moses
Make e come make we come surf am
Na Aaron uh wanbisakka
Wey de call ochimaru
Make e fi sense e your chakra
I de with e baba God make una buzz me later (buzz me later)
Omo ta ba kor ko lè ya akotileta (akotileta)
If e your nepa finish na to recharge e meter
Abeg e make e person come before I pull e trigger
E le e le
E lele le le le le le
E le e le ahn
Ko le ya akotileta
E le, e le
E lele le le le le le
E le, e le ahn
Ko le ya akotileta
Deeper and deeper
Deep i go everyday
Sarimakaburu
Angele mo rè ré
Ton ba gboro paper wa
Ma kor wan ni iwè
Solidado paradisò
Man e fi de
Oya kor won ni wè o ah
Ko lè ya akotileta
De with e baba God make una buzz me later
If e your nepa finish na to recharge e meter
Abeg e make e person come before I pull e trigger
E le e le
E lele le le le le le o
E le e le ahn
Ko le ya akotileta
E le e le
E lele le le le le le
E le E le ahn
Ko le ya akotileta
I de with e baba God make una buzz me later
Omo ta ba kor ko lè ya akotileta
If e your nepa finish na to recharge e meter
Abeg e make e person come before I pull e trigger
Written by: Blessed Samuel Eloghosa