Featured In

Lyrics

[Intro]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
When we drop is a banger
Nobody harder
[Verse 1]
Telling me who go bringi me down? I know them
Who've been killing we soft? Our own friends
You want make me fall what have I done to you
Mama say make I dey careful of women
Them go come when you make that billion
Wise it up oh my son know that I said to you
[Chorus]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
[Verse 2]

[Verse 3]
We go move move move move
Life be ludu so play like Kudus
Me I tell you all this is true
Hwɛ na wa ɛnwu mmrɛ yɛndi kaso
[Verse 4]
Let me know what's going on
Crazy things I no fit shun
Mɛpɛsɛ me yɛ ma dea
Ma obia bɛ ka ma sɛm
Only us obia nni hɔ
Many things ago fit talk
Plenty things I wish ago fit do for my mama
[Chorus]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
[Verse 5]
Telling me who go bringi me down? I know them
Who've been killing we soft? Our own friends
You want make me fall what have I done to you
Mama say make I dey careful of women
Them go come when you make that billion
Wise it up oh my son know that I said to you
[Verse 6]
We go move move move move
Life be ludu so play like Kudus
Me I tell you all this is true
Hwɛ na wa ɛnwu mmrɛ yɛndi kaso
Written by: Samuel Debrah Afful, Tony Kel Confidence
instagramSharePathic_arrow_out