Credits
PERFORMING ARTISTS
BHADMAYORS
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Debrah Afful
Songwriter
Isaac Nii Yemo Odoi
Songwriter
Gabriel Addo Mensah
Songwriter
Paul Debrah Afful
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugly
Producer
Tough
Producer
Lyrics
[Verse 1]
To everybody wey dey hate not my concern
You want to conquer in my space bɛrima kɔ nkyɛn
Seeing my own girl point a gun to my chest
Ouu ouu ouu
We got betrayed by people that we called friends
Dinner with the devil bugi bugi bang bang
Different people na them dey in our midst
[PreChorus]
Adey roll my trees
Numb my pain tryna find peace
Make I talk what I talk my gee
Make I talk wetin dey my chest
Adey call my gee
AlorG through the bitter sweet
Water eno get enemy
We've been through it before
I can't fake it at all
[Chorus]
So many chit chat cho cho cho cho
Eno concern, eno concern no dey concern me
Ah ah ah
Keep your distance kɔ kɔ kɔ kɔ
Eno concern, eno concern no dey border me
[Verse 2]
Dealing with a chameleon
Ɔdane dane dane ne ho
You don do too much
No dey make me doubt on my conscience
Yeah yeah
My own girl wey dey hold me down start to point a gun
And I no get say as I dey move forward no dey fear to fall
[PreChorus]
Adey roll my trees
Numb my pain tryna find peace
Make I talk what I talk my gee
Make I talk wetin dey my chest
Adey call my gee
AlorG through the bitter sweet
Water eno get enemy
We've been through it before
I can't fake it at all
[Chorus]
So many chit chat cho cho cho cho
Eno concern, eno concern no dey concern me
Ah ah ah
Keep your distance kɔ kɔ kɔ kɔ
Eno concern, eno concern no dey border me
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Samuel Debrah Afful