Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
SIIFA
SIIFA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nicholas Steven
Nicholas Steven
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Davidson Beatz for McNellMusik
Davidson Beatz for McNellMusik
Producer

Lyrics

Oh my boo
Girly no take me cruise oo
I go draw your face like a tattoo
For my body oo
Girl you sweetie ifeoma
Baby chikito
You make me loose control girl
I Dey dance sukusu
My baby hottie come
See my baby para
And if I give am shortie
She go know say me I kala
Doctor my body cure my konji
Make I soji (soji )
And if I die girl na you wey go
Carry my money
Rotate yur body and
You go locate my money aiit
What you deserving na im
I go do till morning
Turn this yur body for me
And I go lit you with money
If I stroke you front
I go pass I want to
Dey control yur body
Yur body mm mm mmm
She Dey tonor oo
Yur body mm mm mmm
She Dey tonor
Yur body mm mm mmm
Girl lit tonor
Yur body mm mm mmm
Calm down tina ah
Why you Dey hurt my liver ahann
If I no do you well girl make
You cut my nicker ah
Girly whine your body
For me everyday
I want to see yah ah
If I nor give you all the
Things you wanting
Carry me go sambisa ah haa
Dem know My baby hottie
Come see my baby para
And if I give am shortie
She go know say me I kala
Doctor my body cure my konji
Make I soji (soji )
And if I die girl na you
Wey go carry my money
Rotate yur body and
You go locate my money aiit
What you deserving na im
I go do till morning
Turn this yur body for me
And I go lit you with money
If I stroke you front
I go pass I want to Dey
Control yur body
Yur body mm mm
She Dey tonor oo
Yur body mm mm
She Dey tonor
Yur body mm mm
Oh my boo
Girly no take me cruise oo
I go draw your face like a tattoo
For my body oo
Girl you sweetie ifeoma baby chikito
You make me loose control girl
I Dey dance sukusu
Written by: Nicholas Steven
instagramSharePathic_arrow_out