Lyrics

Infinitesimal,
dem too small
They can't comprehend the testimony
Dem no fit do me corny
The universe is rooting for me
Listen to the things I say
Not because I say but because I do am
My source is the Almighty
The universe is rooting for me
They talking fallacy
Won tun fatasi
All these Pharisees
Them don dey spread my gist
Holy father spoil their peace
If no be GOD
Na my EMOJI for become their meme
Them no let me drink garri
Holy father spoil their peace
Father ! My Father !!
Oluwa show me mercy (Amen)
No let them see me finish ( Amen Amen )
Father ! My Father !!
Say me I go thank Jehova
Ain't nobody spoil my peace of mind
E no get Wetin I no fit do
Anybody wey doubt me na scoo bee
My hustle My sweat My joy My pain
Every night I grind
One day must pay
Jah don butter my bread
Bless my family
Heal my pain
If you leave me
I go fail
Don't forsake me Father Father
They talking fallacy
Won tun fatasi
All these Pharisees
Them don dey spread my gist
Holy father spoil their peace (Ehey)
If no be G.O.D
Na my EMOJI for become their meme
Them no let me drink garri
Holy father spoil their peace
Father ! My Father !!
Oluwa show me mercy (Amen)
No let them see me finish
( Amen Amen )
Father ! My Father !!
Say me I go thank Jehova
Ain't nobody spoil my peace of mind ...
( choir harmonies ) ...
instagramSharePathic_arrow_out