Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Morravey
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
DANIELLA IBINABO DANIEL
Songwriter
OLUWARORE DAMILOLA
Songwriter
Chimezie Elvis Akujobi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rore
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Me I’ve been searching for the feeling
Heart broken, burning bridges every season
And I’ve been looking for the reason
Why they will never treat you like a living thing
Them go thief your own heart
Make you feel like a sheep in a wolf pack
I don suffer for this kind of game oh
[Chorus]
'Cause I don't know what is love
E no dey look my own domot
E be like I dey cursed
No one to chop my pot
No one to chop my Jellof oh
What is love?
E no dey look my own domot
E be like I dey cursed
No one to chop my pot
[Bridge]
I don’t know what is love
E no dey looku my own domot
[Verse 2]
Dem say make I dey patient
But my love language hears a different thing
I dey face a different thing
But what do I know, wetin I know oh?
Nobody match my inner energy
Praying for the one to come and carry me, eh eh
But they're deceiving, 'civing
They are not fulfilling, filling, uh uh
Hey hey hey
And every single time I’d be thinking to myself
I'd be feeling like woah woah
I no dey reason any loving and the cuddle don dey do me like oh no
I can't hold myself from the way that I feel about lo-ove
Way I feel about love
[Chorus]
'Cause I don't know what is love
E no dey look my own domot
E be like I dey cursed
No one to chop my pot
No one to chop my Jellof oh
What is love?
E no dey look my own domot
E be like I dey cursed
No one to chop my pot
[Bridge]
I don’t know what is love
E no dey look my own domot
[Outro]
I don't know what is, I don't know what is love
Written by: Chimezie Elvis Akujobi, DANIELLA IBINABO DANIEL, OLUWARORE DAMILOLA