Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reehaa
Reehaa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Reehaa
Reehaa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demmy
Demmy
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Hello dia o
Hello dia o, hello bae
I sight you since you're not smiling and are you feeling okay
Dem go feel am o
Dem go feel am o wọn ti gbe
I drop gbẹdu on their menu make them chop and feel okay
[PreChorus]
Ṣa maa jo
Listen to my song
If you think say I no try just carry microphone
Ka maa lo
Baby ka maa lo
Account is certified just vibing on a low
[Chorus]
Ọrẹ mi ma fa gobe
The shawty say make you pay
Before I show up go tey
And I no wan come ṣalaye
O ya ẹ jẹ k'ori ẹ pe
I no want dem say dem say
No really hear wetin man dey ke
They chasing me but my dreams I chase
[Verse 2]
Hello dia o
Hello dia o, hello bae
I sight you since you're not smiling and are you feeling okay
Dem go feel am o
Dem go feel am o wọn ti gbe
I drop gbẹdu on their menu make them chop and feel okay
[PreChorus]
Ṣa maa jo
Listen to my song
If you think say I no try just carry microphone
Ka maa lo
Baby ka maa lo
Account is certified just vibing on a low
[Verse 3]
Make you put hands to ceiling now
If you feel me now
Biribiri laye o, obiri na
I give them vibes on vibes and they see me now
Me I no fit shout o free me now
[Refrain]
Eh eh eh eh
Oh oh oh oh
Eh eh eh eh
Oh oh oh oh
[Chorus]
Ọrẹ mi ma fa gobe
The shawty say make you pay
Before I show up go tey
And I no wan come ṣalaye
O ya ẹ jẹ k'ori ẹ pe
I no want dem say dem say
No really hear wetin man dey ke
They chasing me but my dreams I chase
Written by: Reehaa
instagramSharePathic_arrow_out