Top Songs By Boi Chase
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Boi Chase
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nathaniel Lasmid Owusu
Songwriter
Precious Chasenoa Igoni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Timothy
Producer
Lyrics
[Intro]
See, I'm all for you, baby
See, I'm all for you
Chale, no forget o
[PreChorus]
All the money wey I get na for you, my babe
Make you chop beleful, that is all I crave
Omoyinmu little kiss, chale, no forget o
Na your ilekedi oh
I surrender, ooooh I surren–
Cos every time you smile e dey bust my head
So tell me wetin I dey find again
Cos my bebe she package from head to toe
[Chorus]
Our love e sweet pass
Dem no fit limit us oh
Make dem give me chance
Make dem dey jealous oh
Dey wanna make us part
The more dem dey hate us oh
Na the more we go dey stronger
Ooooh
[Verse 1]
Eii, wait
Mmm, make I tell you something wey dey for man shoes
See, my bae
Only me wey she want, now my name dey approve
Cos I no go dey lie
And she no dey mind if I no get evidence
She be my governor ooooh
She know I sabi give her all of me
And I know I sabi give her all of me
Any time I'm ready, she's already there
Though my heart is beating
For you ehh
[PreChorus]
All the money wey I get na for you, my babe
Make you chop beleful, that is all I crave
Omoyinmu little kiss, chale, no forget o
Na your ilekedi oh
I surrender, ooooh I surren–
Cos every time you smile e dey bust my head
So tell me wetin I dey find again
Cos my bebe she package from head to toe
[Chorus]
Our love e sweet pass
Dem no fit limit us oh
Make dem give me chance
Make dem dey jealous oh
Dey wanna make us part
The more dem dey hate us oh
Na the more we go dey stronger
Ooooh
[Outro]
All the money wey I get na for you, my babe
Cos I can never be busy for you
If na love potion
Girl, I want more
Girl, I am fully addicted to you
Written by: Nathaniel Lasmid Owusu, Precious Chasenoa Igoni