Upcoming Concerts for Shallipopi
Top Songs By Shallipopi
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Shallipopi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Crown Uzama
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Producer X
Producer
Lyrics
[Intro]
Yo x
They call me Shallipopi
[Verse 1]
Day break everywhere burst
Everywhere stew money dey rush
Vacation for me and all my blood
As i dey credit alert dey drop
You can’t love me it’s not by force
If not money talk I'm not involve
Na how they go pay me I dey find, I nor Dey find free service
[PreChorus]
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies dem they call me daddy
I’m like it when shaking that thing
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them call me daddy
I’m like it when shaking that thing
[Chorus]
That thing, fat thing wey deh scatter my brain
Premit me make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing you don confirm say Evian dey
But the only way wey nor fit show map Shey you know say na Pluto ways
[Verse 2]
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli, if you asking
Look at me soft, I’m looking fancy
Baby put it on me, do it nasty
Dorobucci like don Jazzy,
I dey vacation for maimi
No go dey try cross my lane
Make we no get misunderstanding
[Verse 3]
Na payday, everyday day na payday
No go think say na play play
Me dey go, me I dey dey, on my way way
Na payday, everyday day na payday
No go think say na play play
We dey go, me I dey dey, on my way way
[PreChorus]
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies dem they call me daddy
I’m like it when shaking that thing
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them call me daddy
I’m like it when shaking that thing
[Chorus]
That thing, fat thing wey deh scatter my brain
Permit me make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing you don confirm say Evian dey
But the only way wey nor fit show map Shey you know say na Pluto ways
Confirm
[Outro]
Yo x
Giddem
Written by: Crown Uzama