Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zerrydl
Zerrydl
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Uzama
Divine Uzama
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Busy Pluto
Busy Pluto
Producer

Lyrics

[Intro]
Say wara wara
Wahala
Busy
[Verse 1]
One day, one day, on a Sunday
Me and my guys, we're on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But, no money for my Opay
Na once I site police from a distance
Young man, come down from this car
I dey try, give my guy signal
Offence number one, where are your papers?
Maa claim my right, e give me slap
Officer, what is this all about?
Try dey explain, but he no give me chance
Shut up, Mr. Man, you are a criminal (I'm not a cr-)
[Chorus]
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my yah-yah-yah
That day, meat make dem no won understand
Anything wey sup, que sera, sera, que sera, sera

Anything wey sup, que sera, sera, que sera
[Verse 2]
Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say, officer wait, I'm not a smoker
How come your eyes are so red?
But, anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Sey, Sir Pablo march that e Benz
Dem find me come my address
Say, "Oh, fa-la-la"
Selling, growing in my yah-yah-yah
Anything wey sup, que sera, sera
Popo cast that area, area
My G's gist and clap, and move ASAP, ASAP
Men on black color use gun, take scatter my door
And took me aside, ah, na so I tell am
I no fit follow una go, no hit and run
[Chorus]
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my yah-yah-yah
That day, meat make dem no won understand
Anything wey sup, que sera, sera, que sera, sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my yah-yah-yah
That day, meat make dem no won understand
Anything wey sup, que sera, sera, que sera, sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my yah-yah-yah
That day, meat make dem no won understand
Anything wey sup, que sera, sera, que sera, sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my yah-yah-yah
That day, meat make dem no won understand
Anything wey sup, que sera, sera, que sera, sera (Wahala)
[Outro]
A-la-la-la-la
Written by: Divine Uzama, Saheeb Haheeb
instagramSharePathic_arrow_out