Lyrics
[Verse 1]
My body tell me say na love e dey find
Only you baby wey be come to my mind
I be don pray to God to give me a sign
Oh girl I'm virgo you be born Gemini
If I be dinner you dey supper ni
You be the feelings to my fantasy
Most times for my reason na your face I see
You be the number to my own IP
[Chorus]
Oh girl, make we use tonight to vibe
Share a littlel details of the love and feels I get inside
Oh girl, make we use tonight to vibe
I get the feelings way go jack your senses
Jack your senses
[Verse 2]
Over the bar we go go
Show you magic things you gast keep am on a low
O ja mi lowo is a goal
Anytime you calll I dey dey steady on the phone
[Verse 3]
I be the bread you be the butter and tea
I be the door you be the locker and key
Nobody sees wetin my eye dey see
If I be blues you be the reggae efizy o
[Verse 4]
I be the bread you be the butter and tea
I be the door you be the locker and key
Nobody sees wetin my eye dey see
If I be blues you be the reggae efizy o
[Chorus]
Oh girl
Make we use tonight to vibe
Share a little detail of the love and things I get inside
Oh girl make we use tonight to vibe
I get the feelings way go jack your senses
Jack your senses
Written by: Dr Dolor