Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Xtofa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Christopher Mbah
Composer
Godwin Emmanuel Ifeanyi
Songwriter
Lyrics
I never want no kiss & tell
I don't wanna see nobody cry Na Na
No no if you don't mind Na Nahh
I never want no kiss & tell
I don't wanna see nobody cry Na Na
No no if you don't mind no o
Girl I carry u
(Go zimbabwe)
My moto Dey for
(Ozumba diwe)
Just like burning fire
(You dey set me ablaze)
Somebody pour me water ooo
Oh my lover oh my lover….
Uhh uhhhh
Oh my lover oh my lover….
Uhh uhhhh
See na only me wey know say me I de do my best
I puti all my best and rest
I no de bother
I just de wait for chance
No puti sand sand for my garri for my eye
Wetin I get I go hol am tight
Everyday I dress in my suit and tie ahhhh
Girl I carry u
(Go zimbabwe)
My moto Dey for
(Ozumba diwe)
Just like burning fire
(You dey set me ablaze)
Somebody pour me water ooo
Oh my lover oh my lover….
Uhh uhhhh
Oh my lover oh my lover….
Uhh uhhhh
Written by: Christopher Mbah, Godwin Emmanuel Ifeanyi