Top Songs By Edem
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Edem
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Denning Edem A.Hotor
Songwriter
John Alatevi Korbla
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Many rise n many fall
Many come walk through that door
But we stand firm and dem run
Marathon wey we dey run
Say dem bad, say dem bad
Better know we badder dan dem by far
Weytin make u dey think say
We dey come play for this place
[Chorus]
Stand firm
Inna di street inna di hood when we pull up in Zongo stand firm
In every nook and every cranny
Every corner ah di ghetto inna yard me seh stand firm
This is for the rasta youth and every ghetto youth wey dey twe bonto stand firm
This is for the pastor dem and the choir master wey dey play dondo stand firm
[Verse 2]
One man soldier me color party
God among men make me say that again
Iffa ragga thing, me ah guh do it again
Me no pree no voodoo, Only Jah Jah heyba
Praying again recording again
Dropping songs and performing again
Winning again
Control the place with the dancehall again
Again and again
[Verse 3]
Anytime I roll up inna Nima man dem dzesimi le afima
Cos dem know say I be real fireman
Anytime I pull up inna Ashaiman
Man dem call me don gorgon, dem say Edem be the real taliban
If you never know better verify again
From gbadegbe I dey carry all the flame
Ring the the alarm go and inform king of the jungle fully active again
[Chorus]
Stand firm
Inna di street inna di hood when we pull up in Zongo stand firm
In every nook and every cranny
Every corner ah di ghetto inna yard me seh stand firm
This is for the rasta youth and every ghetto youth wey dey twe bonto stand firm
This is for the pastor dem and the choir master wey dey play dondo stand firm
Written by: Denning Edem A.Hotor, John Alatevi Korbla