Lyrics

No be say we be the best Ebe what we dey do So if you hate no be my fault You just don't want to be great I find my way No be say I see something wey I dey go take Am3 k3 obakpe But as I get jah Me I no dey complain If you no know my name Find the meaning My greatness Jah create No ne Guinness I no come here to race No Olympics Pray say you go leave here in peace No be pieces You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar Anytime dem close the door Sometimes you forget to turn the knob Dem dey show me power sorrr But nowadays I'm used to the shock Dem only want make bore, make I fall But still idey stand like God Every warrior dey war Every warrior no dey fear to die by the sword If you no know my name Find the meaning My greatness Jah create No be Guinness I no come here to race No Olympics Pray say you go leave here in peace No be pieces You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar No be say we de best Ebe what we dey do So if you hate no be my fault You just dont want to be great I find my way No be say see something wey Idey go take Am3 k3 obaakpe But as I get jah me I no dey complain You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar You go fit tie my neck I taya Find me your next buyer Don't stop sing my name like choir I go rise like dollar
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out