Top Songs By DETO BLACK
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DETO BLACK
Performer
Adetoun Tejuoso
Rap
Quddus King
Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Adetoun Tejuoso
Songwriter
Quddus King
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GMK
Producer
Lyrics
Naija babes
no dey carry last
We no dey buy van cleef
All that one don cast
See my figure 8
Ur own be like half past
Abeg play my jam
Make we shake some ass
Make they throw some cash now
Make we shake some ass now
Make them throw some cash now
Dj how far now ?
Naija babes
no dey carry last
We No dey buy van cleef
All that one e don cast
See my figure 8
Ur own be like half past
Think u need a new vibe
D other one was trash
Oya play my jam
Make we shake some nyash
Make dem throw some cash
When I throw it back
Pls make sure u can catch
Yea just like that
Ok it's getting too hot
Put the ac on blast
Real naij geyll
U kno market dey selllll
Lookin so sweet
giving dem hell
She's the prize
Like Nobel
I said
Real naij gurl
U kno market dey selllll
Lookin so sweet
giving dem hell
Yoruba princess
Know me well
Mo ni ko mo le
To ba fe gba be
Do your worst I no fear
Party starter
Owababe
Mo ni ko mo le
To ba fe gba be
Do your worst I no fear
Party starter
Owababe
Naija babes
no dey carry last
We No dey buy van cleef
All that one e don cast
See my figure 8
Ur own be like half past
Think u need a new vibe
D other one was trash
Oya play my jam
Make we shake some nyash
Make dem throw some cash
When I throw it back
Pls make sure u can catch
Yea just like that
Ok it's getting too hot
Put the ac on blast
Uncle this is nollypop
Aunty this is nollypop
this is nollypop
Aunty this is nollypop pop pop
This is nolly pop
Aunty this is nollypop
Uncle this nollypop
Aunty this is nollypop pop pop
Written by: Adetoun Tejuoso, Quddus King