Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gnewzy
Gnewzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
EMUEMU OGHALE
EMUEMU OGHALE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jsnare
Jsnare
Producer

Lyrics

Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Back in the days dem no send
we Dey for their face dem no see me
We stay on the grind hoping someday we go jelo jelo
Now see the blessings on me
Like I pluck money from trees
I'm living tension free
The ladies all over me
Eledumare Dey my matter
Baba come through for me
Hear what they calling me
I'm the new incoming...
The Incoming
Now small boy don turn big man
The Incoming
The small girl wey get big God
The Incoming
Na we dey reign, Na we be that The incoming
I am the incoming, they never saw coming
Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Hello hello hello
Make way for the boy wey dey run town
You know when we show it's a shutdown
New kid on the block with a new crown
Gongo aso, kutupu a wu
Me, I no go lie them go feel it
Gbe body e as you hear the sound
Sweet melody make you sing aloud
Eledumare Dey my matter
Baba come through for me
Hear what they calling me
I'm the new incoming...
The Incoming
Now small boy don turn big man
The Incoming
The small girl wey get big God
The Incoming
Na we dey reign, Na we be that The incoming
I am the incoming, they never saw coming
Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Incoming
Incoming
Make dem feel my incoming
Incoming incoming incoming incoming
Written by: EMUEMU OGHALE
instagramSharePathic_arrow_out