Lyrics

Baby hold my shirt
Make we just dey flex
Anything you like order
I no disappear
I get dubai connect
Make you rob my chest
I no be professional
Girl i still dey learn
Jukwaese baby
Me I dont like what i hate
Me I don’t buy what i hate
Me i no like to dey hate
Jukwaese baby
Me I dont like what i hate
Me I don’t buy what i hate
Me i no like to dey hate
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
Am a sinner (Am a sinner)
Hold my knicker
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
Am a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)
I’m a sinner make I confess
Ime gi undress melu nwoke Obsess
Oga amasim m’anyi zuo pawn kao chess
Aru gi trophy Nwa k’anyi banye contest
Okputulu nikam
Paa John cena m
So the tip otibe na onweedi onye di kam
Sibamu nam load be ya na oo ya bu picker m
Nwaa aru adiodi gi None other sicker m
Make I give u things nu
Wey u sopoz get nu
Wey u never get nu
Fly you for jet nu
Baby oku
Spend ie a fortune on u
Aburom artist m man draw the curtain on you
Ebe icholu Anyi jee
Club uo on Monday nwa
Ife anyi cholu Anyi mee
Zuo mmanya casket
Nkwu icholu I tee
Nwoke buzi hot cake ndi ocholu ebee raa
Jukwaese baby
Me I dont like what i hate
Me I don’t buy what i hate
Me i no like to dey hate
Jukwaese baby
Me I dont like what i hate
Me I don’t buy what i hate
Me i no like to dey hate
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
Am a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
Am a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)
Written by: Hulla HULLA, Idoko Paul, Nuno Zigi
instagramSharePathic_arrow_out