Top Songs By Balloranking
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Vocals
Dyani
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Dyani
Songwriter
Balogun Olamilekan
Songwriter
Lyrics
[Intro]
O non non non non
Boyranking
[PreChorus]
Ye, inna mi hood many youths won be like Wizzy
But many dreams don die, my brother, e no easy
Taking it not for fun day to day me dey reason (Day to day me dey reason)
Jẹ k'ọn mọ pe we up a dẹ ti gbera ni isin
[Chorus]
Tell them we up
Brother, you no go (Fall o)
Eledumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister, you no go (Fall o)
Those wey no know wetin dey sup (Those wey no know wetin dey sup)
No, no, they no know wetin dey sup
[Verse 1]
We out here for the paper origami
Call me Don no competiʼ ẹ gba mi
Fine kele n wa mi for ʼGram
Them know we up na we dem dey examine
E be me wey dey ginger you
E don tey mo ti mọ pe aye gbẹgẹ
Mi o le duro de miracle
Kini iye mi ma jẹ to ba dalẹ?
Brother, pray for better days
Ki ori Ade ma sun'ta
Ba'ye ṣe ri lẹ ri yẹn
Me no wan go back to some days
Make your kaluba ko dupẹ lọwọ ori ẹ
[PreChorus]
Inna mi hood many youths wan be like Wizzy
But many dreams don die, my brother, e no easy (My brother e no easy)
Taking it not for fun day to day me dey reason (Day to day me dey reason)
Jẹ k'ọn mọ pe we up a dẹ ti gbera ni isin
[Chorus]
Tell them we up
Brother, you no go fall oh
Edumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister u no go fall o
Those wey no know wetin dey sup (Those wey no know wetin dey sup)
No, no, they no know wetin dey sup
[Verse 2]
I have these words flow from my breath
Jah guide these thoughts that I project
Cah mi need time, been desolate
Gave my all, I did my best
Paid my dues, I paid my debt
Nuh need contact, wi see seh man blessed
I beg and I plead ah
This is my testimony, yeah
To You I'm praying on my knees
For mercies on days just like these ah
Paigons ah plot and ah scheme
Lessons ah learn, life ah teach
Jah shower blessings on me
Been thru di worst, wi not going back
Wi fought good fight and di scars show dat
Wi made it clear from all ah do fierce
Product of di trenches, now wi on top
[PreChorus]
Ye, inna mi hood many youths won be like Wizzy
But many dreams don die, my brother, e no easy
Taking it not for fun day to day me dey reason (Day to day me dey reason)
Jẹ k'ọn mọ pe we up a dẹ ti gbera ni isin
[Chorus]
Tell them we up
Brother, you no go fall o
Eledumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister, you no go fall o
Those wey no know wetin dey sup (Those wey no know wetin dey sup)
No, no, they no know wetin dey sup
Written by: Balloranking, Dyani