Music Video

Meloboyz ft Seyi VIBEZ Easy (video lyrics)
Watch Meloboyz ft Seyi VIBEZ  Easy (video lyrics) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Meloboyz
Meloboyz
Performer
Izzy Beatzz
Izzy Beatzz
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Miracle ibe
Miracle ibe
Songwriter
Felix chukwuemeka
Felix chukwuemeka
Songwriter
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Izzy Beatzz
Izzy Beatzz
Producer

Lyrics

I need no uwi
I need some jewelry
Everyday I dey pray make I get money wey go do me
You know say this life
E no too easy
Everyday I dey pray make I get money wey go do me
Oh ye
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
I no dey sleep kinle wa okay
I want money kin le wa okay
Trenches happy when dem see me lode
Oh no kolomental eh
Oya pass me my light and claro
Salo yemalo shalo
I no fit run pass my shadow
Sani satani esu pofo
Boys say no to sapa (Jah)
Oshi motaka (Jah)
Inna mi gaza so so bata wahala
Orimi oooh orimi aa ah
Gberemi komi nibi toba wa sha
Boys say no to sapa (Jah)
Oshi motaka (Jah)
Inna mi gaza so so bata wahala
Orimi oooh orimi aa ah
Gberemi komi nibi toba wa sha
I need no uwi
Ah uwi
I need some jewelry
Ah Ah Ah
Everyday I dey pray make I get money wey go do me
Wey go do me, do me ah
You know say this life
This life Ah Ah
E no too easy
E no to easy, easy
Everyday I dey pray make I get money wey go do me
Oh ye
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Like one titi, one titi, one trillion
Written by: Balogun Afolabi Oluwaloseyi, Felix chukwuemeka, Miracle ibe
instagramSharePathic_arrow_out