Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
OV
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Barbara Naa Nyarko
Composer
David Kweku Appiah-Kubi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Maestro
Producer
Lyrics
I dey enter your eyes oh baby
You no fit lie you dey check me already
My locks dark shades no faking
and I be sweetie passe toffee
ah slow steady
omo bad guy no rushing
and If you know you feel my par-rol
Make you love me as I be nti fa me
Saara
saara oo saara
Sa sa saara
me de bɛma mo jara o jara
Saara
Sa sa saara
Sa oo
me de bɛma mo jara o jara
Yɛse I get ego
But me yɛ simple
Humble girl on many levels
Money Dey no money dey
I still dey drive my moto o
Mopɛdede Charley mopɛdede
I dey do my thing
no dey care what them talking
Enemies no fit killy my thinggg
If I give you my shoe you go know ,enoe size you
Fini to nito
ɛshi sɛ mako
amɛ nya tso me noko
against bagbo woahh woah
Saara
saara oo saara
Sa sa saara
me de bɛma mo jara o jara
Saara
Sa sa saara
Sa oo
me de bɛma mo jara o jara
Fini to nito
ɛshi sɛ mako
amɛ nya tso me noko
against bagbo woahh woah
Saara
Written by: Barbara Naa Nyarko, David Kweku Appiah-Kubi