Featured In
Top Songs By Kelvyn Boy
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Barbara Naa Okailey Nyarko
Lyrics
Kelvin Brown
Lyrics
Sussannah Matey
Lyrics
Samuel sarpong
Composer
Lyrics
[Intro]
Mi come again
Another one
Kelvyn Boy again you go know
Mi come again
Another one
Kelvyn Boy again
[Verse 1]
Anything for the money don't stop
Ohia yɛ ya paa better don't stop
Hustle on repeat oh non-stop
I no dey wait anybody for the bus stop
[PreChorus]
Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah
[Chorus]
I say uuu
I don't have a best friend
I don't have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don't have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend
[Verse 2]
Overtaking dey here
But overspeeding just dey kill
Eno be what I feel
But I dey tell you just be real
Chaley chaley weytin dey here
Nyɔnko dodow kɔtɔ enya ti
Ewiase nea ebesi besi
But ɛwɔ sɛ wohwɛ woho yie
[PreChorus]
Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah
[Chorus]
I say uuu
I don't have a best friend
I don't have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don't have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend
[Verse 3]
Mmm shine your eyes for road
Wait for nobody oh
Man be wicked, dem go hear your matter
They go sell am cheap for road
I dey love my brother
But I be self-made
I dey watch no borderline
Nti menka m'asɛm nkyerɛ obia
See God hear my humble cry
Imma be reckless
With a big diamond on my necklace
And Imma be restless
When mi know say money no dey inna me pocket
And I'm on duty
Cos I want the best things
Reason why me dey pon the fast lane
Not coming on your lane if you're toxic
Whether you like it or not I'm making style out baby
[Verse 4]
Overtaking dey here
But overspeeding just dey kill
Eno be what I feel
But I dey tell you just be real
Chaley chaley weytin dey here
Nyɔnko dodow kɔtɔ enya ti
Ewiase nea ebesi besi
But ɛwɔ sɛ wohwɛ woho yie
[PreChorus]
Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah
[Chorus]
I say uuu
I don't have a best friend
I don't have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don't have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend
[Outro]
Mi come again
Another one
Kelvyn Boy again you go know
Mi come again
Another one
Kelvyn Boy again
Written by: Barbara Naa Okailey Nyarko, Kelvin Brown, Samuel sarpong, Sussannah Matey