album cover
This Year
4
Hip-Hop/Rap
This Year was released on January 13, 2024 by J'Gain as a part of the album This Year - Single
album cover
Release DateJanuary 13, 2024
LabelJ'Gain
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM81

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
J'Gain
J'Gain
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justice Enyindah
Justice Enyindah
Songwriter

Lyrics

I don hustle don tire, last year.
(but no evidence).
But nothing to show up o.
(no evidence at all).
Call me J\'Gain o.
Oh na na naaa , (hooo)
Lord have mercy, this year.
(this year)
I want to live my o,they way I want o.
This year na na.
I want to dey on soft o.
(this year).
My helper were you dey ?
Shay you dey wait, make dem tell you say
I go impress you, this year.
Baba,make you on your wi-fi
Make I connect o,
because I no see the reasons,
wey dey make you ignore me like o.
Oya now.
My life o, this year.
I need call wey go change my life.
I need call wey go change my life.
My life o, this year.
My life o, this year.
I need call wey go change my life.
I need call wey go change my life.
My life o, this year.
Wene gbadu, wentin happen?
Where u dey so?
Boy dey vex o,eyes don red o.
You see struggle, boys dey hungry.
You dey see me hustle.
Come give me hand o, wey go lift me.
Come give me hand o,we go help me.
Come give me hand o, wey go sweet me.
Come give me hand o, wey go make no say u dey dey.
You dey dey dey.
I no fit get you for nothing.
Male you call boy, halla at you o,
This year, oya now.
My life o, this year.
I need call wey go change my life.
I need call wey go change my life.
My life o, this year.
My life o, this year.
I need call wey go change my life.
I need call wey go change my life.
My life o, this year.
Written by: Justice Enyindah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...