album cover
This Kind Level
16
Pop
This Kind Level was released on June 14, 2022 by J'Gain as a part of the album This Kind Level - Single
album cover
Release DateJune 14, 2022
LabelJ'Gain
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
J'Gain
J'Gain
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justice Enyindah
Justice Enyindah
Songwriter

Lyrics

INTRO
Dem still witchi witchi ooh.
Call me J\'Gain oh.
Dem still dey witchi witchi ooh.
Ooo..NO.No.no.no.no .
VERSE
D levels wey I dey today.
Omo na big my man levels.
Eh,say d boy Don go high.
I Don dey make money,I don dey buy d tins I want,dey go d place I like,mehn na God dey run am.
You go allow me o,to live my life.
Allow me o,to enjoy my self.
Allow me o,to do my tins my way.
D way I like.
HOOK
Dem still dey plan for me,
Dem want to take my place,
Dem no fit cure my craze,
Dem no fit inter my space o.
CHORUS
This kind level.
This kind level wey I dey so.
Dem still dey witchi witchi.
This kind level.
This kind level wey I dey so.
Dem still dey look for my trouble.
I say na dia body,na dia body,na dia body go tire. O..OH.
Say na dia body go tire.
Na dia body,na dia body,na dia body go tire o oh. Say na dia body go tire.
VERSE
you wey dey cary my matter for head like pure water ah aah
Omo na how market oh,o ooh oh ye ye.
Oh oh oh oh,yo yo yo yo,no no no no o,oh ye
As I dey run my race dem want to bring me down o.
But na God dey lift me up o aih.
But na God dey lift me up oh.
HOOK
Dem still dey plan for me,
Dem want to take my place,
Dem no fit cure my craze,
Dem no fit inter my space o.
CHORUS
This kind level.
This kind level wey I dey so.
Dem still dey witchi witchi.
This kind level.
This kind level wey I dey so.
Dem still dey look for my trouble.
I say na dia body,na dia body,na dia body go tire. O..OH.
Say na dia body go tire.
Na dia body,na dia body,na dia body go tire o oh. Say na dia body go tire.
OUTRO
wo wo wo ye ye ye.
Say na dia body go tire.
Emiperryy.. oho oho ohoooo.
Written by: Justice Enyindah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...