Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Illbliss
Illbliss
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu "IllBliss" Ejiofor
Tobechukwu "IllBliss" Ejiofor
Songwriter
Teni
Teni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skitter
Skitter
Producer

Lyrics

Oh My God
This kind love
na the kind love
wey fit make a blind man
see blind man see ahaaa
And you know that
you can put it all on me ahhh
100 Milli I go give to you
billion dollars I go give to you
 
oh my God
oh my God
me I wan to make we dey yori yori
oh my God
oh my God
this your body
wan make I give you a round of applause
oh my God
I for like make we
stand in one accord
Oh my God
Me I wan make we dey yori yori
oh my GOD
So Let’s be honest
Okwa ima na ibu goddess
Okwa imana ima ,pieces
and your body flawless
Asa Chukwu
Kelu tinye jara
Five ft eleven from heaven
idi fit cr7
Your eyes na ekogodum
Your swag na egbugodum
Fashionista
oppress them on insta
Negodu your class
and your carriage
Imana na ihea marriage
Ino with OgaBoss
baby m you no go manage
baby di corporate and organized
Private never televised
two of us harmonized
Baby we lambo Dem with no Mercy
 Oga Boss on the back of your Jersey
nwoke bu yr chocolate boy Hersey
oh my God
oh my God
me I wan to make we dey yori yori
oh my God
oh my God
this your body wan make
I give you a round of applause
oh my God
I for like make we stand in one accord
Oh my God
Me I wan make we dey yori yori
 oh my God
Ikilikata nwata
IKopbie Ukwu
Enenebe jolu
Godfather no onu mana
Asa ji m na olu
Popcorn na agbazi
nwoke na isi
Your hips x your lips don’t lie
This your body set die
Peace of mind on a high
My tattoo on your thigh
Cos na me be your guy
We connect on a wavelength
you part of my whole strength –
if you leave me I go ment
loyal to your government!
God took time when He made you
I upgrade you to a much higher status
 
For you I go wear blue shirt
and small tie like Sabinus
love you from earth to Venus
and then Uranus
oh my God
 
oh my God
me I wan to make we dey yori yori
oh my God
oh my God
oh my God
this your body wan make
I give you a round of applause
oh my God
I for like make we stand in one accord
Oh my God
Me I wan make we dey yori yori
oh my God
Oh my God
Oh my God
Written by: Teni, Tobechukwu "IllBliss" Ejiofor
instagramSharePathic_arrow_out