Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Vocals
Tekno
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agada Blessed Obotu
Agada Blessed Obotu
Songwriter
Augustine Miles Kelechi
Augustine Miles Kelechi
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Berri-Tiga nụrụ olu mmụọ
Na udene kala aka na-amapu ozu afọ
Obi ga-adị mma oo
Tekno
Pounds and dollars n'okolobịa
[Verse 1]
If ego no dey, wetin I gain?
Na why I dey hustle make my hustle pay
Normally, I no wan shalaye
Say na ego I dey find
Bad energy go away, eh eh
[PreChorus]
Ah, cos I wan chop life, me I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life, me I wan ball
I wan ball oo, I wan ball
Me I wan chop life, me I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life, me I wan ball
I wan ball oo
[Chorus]
I wan ball oo
You wan ball, ehn?
I wan ball
You wan ball, you wan ball, ehn?
I wan ball oo
You wan ball, ehn?
I wan ball
[Verse 2]
I wan money, wan money
More more money
Na less ego dey bring- (See finish)
Obi Cubana sef (Dey find money)
Ned Okonkwọ (Dey find money)
You no go like wear high fashion? (Maka why)
You no go like to buy mansion (Maka why)
Nwanne, don't mention
Ifeanyị Odii, surplus
Anyị Chuks, onye ọma
[PreChorus]
Ah, cos I wan chop life, me I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life, me I wan ball
I wan ball oo, I wan ball
Me I wan chop life, me I wan ball
Make the ego plenty surplus
I wan chop life, me I wan ball
I wan ball oo
[Chorus]
I wan ball oo
You wan ball, ehn?
I wan ball
You wan ball, you wan ball, ehn?
I wan ball oo
You wan ball, ehn?
I wan ball
Written by: Agada Blessed Obotu, Augustine Miles Kelechi, Augustine Miles Kelechi Okechukwu
instagramSharePathic_arrow_out