Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timi Dakolo
Timi Dakolo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timi Dakolo
Timi Dakolo
Songwriter
Marz
Marz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Magical Andy
Magical Andy
Producer

Lyrics

[Chorus]
Ọmọ, ọmọ ayọ
Ọmọ, ọmọ ayọ
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain ọmọ ayọ
[Verse 1]
Wake up from morning
So much on my mind, worries
Hunger dey strike, family dey cry
Pesin just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain ọmọ ayọ
[Verse 2]
Though the nights are getting longer
Everytime I try to spend
Another one go drag me down
But I no go change
Or wipe the smile from my face
I go still remain ọmọ ayọ
[Chorus]
Ọmọ, ọmọ ayọ
Ọmọ, ọmọ ayọ
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain ọmọ ayọ
[Verse 3]
I don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop
She don dey my place
You fit no relate
She don show me shege
She don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain ọmọ ayọ
[Verse 4]
You do pesin good
Dem take bad repay
Dem don stab my heart
Wey I take serve dem plate
Dem don show me shege
Real tataṣe
Dem don eat last pot
Spit on my face
But I no go change
I know my name
I still will love
I still belong
And I still remain ọmọ ayọ, oh
[Chorus]
Ọmọ, ọmọ ayọ
Ọmọ, ọmọ ayọ
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain ọmọ ayọ
[Chorus]
Ọmọ, ọmọ ayọ
Ọmọ, ọmọ ayọ
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain ọmọ ayọ
[Chorus]
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain ọmọ ayọ
[Outro]
Dem wan break me down
See, dem wan off my light
Dem wan take my life
Dem don make their plans
Dem don write them down
Ayyy, ay-ay-ay
But I still remain ọmọ ayọ
Written by: Marz, Timi Dakolo
instagramSharePathic_arrow_out