Lyrics

[Verse 1]
People dey ask me say
"Wetin dey make me shine?
Wetin dey give me joy like this
Wey I dey jump and shout?"
[Verse 2]
People dey wonder why
Why I still dey smile?
In this crazy, crazy times
Nothing dey touch my side
[PreChorus]
When I try to dey fix am
When I dey try to dey run am
E no work, e no work for me
[PreChorus]
When I try to help myself
I realise say, "no be by sense"
Nain I drop am for God hand o
[Chorus]
Because nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
If you give Am, E go keep am
If you spoil am, E go fix am
[Verse 3]
People dey ask me say
"Wetin dey give me vibes?
Where I dey get this energy
When things dey fall apart?"
People dey wonder how
How I still dey smile?
Through this dark and lonely night
My light e still dey shine
[PreChorus]
I take my problem
Leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
Na so I do am o
[PreChorus]
I take my problem
Leave am for God hand
The one wey pass me
Na there I drop am o
I leave am for God hand o
[Chorus]
Because nothing dey spoil
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
If you give Am, E go keep am
If you spoil am, E go fix am
And if you com spoil am, e go fix am
[Chorus]
Because nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
Nothing dey spoil for my God hand oh
Nothing dey spoil for God hand oh
If you give Am, E go keep am
If you spoil am, E go fix am
And if you com spoil am, E go fix am
Written by: Timi Dakolo
instagramSharePathic_arrow_out