Lyrics
Woo
It's your boy MAXEE
Sipping Hennessy casamigos
Casamigos
Gbetraye agbe mi gbe mi de be
Gbemi de be
If money Dey for pocket
We go do Do ri me
Do do ri me
Cause we are HAPPY
Happy
Pull up in Lambo
Lambo
Money Dey el chapo
Chapo
Me no time for no convo
Wey no Dey give me
Wetin I want oo
Shout out to my guys
For the ghetto
Ghetto
Wey Dey hustle
Everyday for the bag
Bag oo
You know one day e go set
Them go watch you like cassette
AMA jayie from January to December
If money no Dey I go still
Thank you jehovah
I Dey alive I no get any wahala
I go live my life chop my life
Like say na only me Dey for like
Na only me , na only me
Na only me Dey for life oo eh
Na only me , na only me
Like say Na only me
Dey for life oo
Na only me , na only me
Na only me Dey for life
Na only me , na only me eh
Like say Na only me
Dey for life oo
Them be think say
We no go make am
Dey play
Life e don show me shege
If I no make am evidence no
Dey say I try my best
Do my best leave the rest
I no come fit kill my self
Na happiness I Dey find
Make no body come spoil my shine
Even when money no
Dey I go Dey happy
I go Dey happy I go thank God
Them say money na vanity
But I want
Am make e surplus ooo
I want to chop my life
Make I enjoy flex my life
Na only one life I get
I want to flex my life
AMA jaye from January to December
If money no Dey I go
Still thank you jehovah
I Dey alive I no get any wahala
I go live my life chop
My life like say na
Only me Dey for like
Na only me , na only me
Na only me Dey for life eh
Na only me , na only me
Like say Na only me
Dey for life oo
Na only me , na only me
Na only me Dey for life oo eh
Na only me , na only me
Like say Na only me
Dey for life oo
AMA jaye from January to December
If money no Dey I go still
Thank you jehovah
I Dey alive I no get any wahala
I go live my life chop
My life like say na
Only me Dey for like