Music Video

Moonlight Afriqa x GospelOnDeBeat - Hustle
Watch Moonlight Afriqa x GospelOnDeBeat - Hustle on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
MOONLIGHT AFRIQA
MOONLIGHT AFRIQA
Performer
GospelOnDeBeatz
GospelOnDeBeatz
Performer
Imaekhai Richard Igebina
Imaekhai Richard Igebina
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Imaekhai Richard Igebina
Imaekhai Richard Igebina
Songwriter
Godwin Godson Chibueze
Godwin Godson Chibueze
Arranger
Gospel Obi (GospelOnDeBeatz)
Gospel Obi (GospelOnDeBeatz)
Copyist
PRODUCTION & ENGINEERING
GospelOnDeBeatz
GospelOnDeBeatz
Producer
Benie Marcaulay
Benie Marcaulay
Mixing Engineer
Godwin Godson Chibueze
Godwin Godson Chibueze
Producer

Lyrics

If you no like how we dey ball my brother hustle
Hustle hustle
Eeoo
Onwa December is coming
Many big gees on their way to unleash
50 azul on a go
God abeg o
Then u go see wetin b money
Baby hold me make u no come go let go
Na where you dey do Elijah
Money spender dey spend for the back
Heart don cut omo dada
Dem dey bow for the baba
We dey knack am for ground with sapa
Timida funmi dada
Salomoje
If you no like how we dey do my brother hustle
Hustle hustle
If you no like how we dey ball my brother hustle
Hustle hustle
Nobody send ur father brother keep up the hustle ejoo
Leave all this coco melon
No come Dey chorchormichor
Joor
Nobody like e suffer
E fit bad u go see am so sister no dull
Follow the ballers go ball
If u work hard the money go come
Baby hold me make u no come go let go
Na where you dey do Elijah
Money spender dey spend for the back
Heart don cut omo dada
Dem dey bow for the baba
We dey knack am for ground with sapa
Timida funmi dada
Salomoje
If you no like how we dey do my brother hustle
Hustle hustle
If you no like how we dey ball my brother hustle
Hustle hustle
Written by: Imaekhai Richard Igebina
instagramSharePathic_arrow_out