Credits
PERFORMING ARTISTS
Novemba
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onyenucheya Uzoma Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chimy
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Party don set for the area
Make nobody jonze, no do anyhow
We de treat dem fuck up pass malaria
Cause the truth is bitter than vinegar
[Chorus]
Orobo lekpa gawu, lepa gawu oh
Dem want araba gang style, make dem kaku
We girlie wata bam bam, fit we bamboo
Say for the city, na the song de'mma dance to
Oh de'mma dance to oh-oh, lepa gawu
Dem want araba gang style, make dem kaku
We girlie wata bam bam, fit we bamboo
Say for the city, na the song de'mma dance to
Oh de'mma dance to
[Verse 2]
Many many miles wey I fit go (For you)
From Mile 1, Diobu to Afikpo
Say you do me things and I fit know
You don put my attention at ease oh
Chest for dah pillow
Wetin de'mma do, you do me that times ten
You my gangster, aloba m, my cartel
My man de'mma, nobody bam pass dem
We girlie bad, vibing to my anthem
Wetin de'mma do, you do me that times ten
My gangster, aloba m, my cartel
My man de'mma, nobody bam pass dem
We girlie bad
[Chorus]
Orobo lekpa gawu, lepa gawu oh
Dem want araba gang style, make dem kaku
We girlie wata bam bam, fit we bamboo
Say for the city, na the song de'mma dance to
Oh de'mma dance to oh-oh, lepa gawu
Dem want araba gang style, make dem kaku
We girlie wata bam bam, fit we bamboo
Say for the city, na the song de'mma dance to
[Outro]
Oh oh oh
Eh eh eh
Ah ah ah
Oh oh oh
Written by: Onyenucheya Uzoma Samuel