Lyrics

Wolan! Let's get it on to the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Fit to carry for like 20 odds Anywhere you dey I go teleport Let get it on till the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Anywhere you dey I go teleport Anywhere you dey I go teleport go oh For my life I never see yemisi in a mini skirt oh Shey you wan collect o Na me go make you comot your stilettos O de ma ri nkan Wo if you enter inna mi bedroom O de ma ri nkan Woh if you enter inna mi bedroom Mo ma do fun bi wakati no be iseju Ko ma roll baby throw it in a circle Overload wey you carry na him make me text you Ekwe girl you know I need to sample Let's get it on to the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Fit to carry for like 20 odds Anywhere you dey I go teleport Let get it on till the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Anywhere you dey I go teleport Anywhere you dey I go teleport go oh For my life I never see yemisi inna Ma so fenikan Ma so fenikan Say me and you, we dey dance to Celine dion Wetin we do I no fit tell anyone The matter wey you put me on e don dey long Ko de y'emi na, ko ma de y'emi na You no suppose to make a nigga fall in love I don't really know ibi ton gbemi lo All I know is I Dey for your helicopter Mo ma do fun bi wakati no be iseju Ko ma roll baby throw it in a circle Overload wey you carry na him make me text you Ekwe omoge I need to sample Let's get it on to the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Fit to carry for like 20 odds Anywhere you dey I go teleport Let get it on till the early morn Baby o ti pe ti mo fe ri o Anywhere you dey I go teleport Anywhere you dey I go teleport go oh For my life I never see yemisi in a mini skirt oh
Writer(s): Aminu Oluwadamilola Adedolapo, Kehinde Kassim Adeoye, Taiwo Kassim Temilade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out