Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
LADIPOE
Vocals
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
enta
Producer
Lyrics
Oh my God, save me from frenemies
I'm liking, they faking It
You no fit please no man
So live your life jó dáadáa gan-an
Every day, Sunday, Saturday
I dey work and pray, steady regulation
If e easy make you con run am
No dey whine me say no be God no fit run all the blessings
E no be by jazz na God dey bless me
Make nobody com try to dey vex me
I paid my dues o, owe nobody ṣíṣì
Wetin we face, If we talk you go tire
Life na tube, you go roll your tire
Roll till you tire, rich till I die, I die
But I no go fit to come die now
Let's talk real life, my God na dealer
Canadian loud to a U.S. visa
Stadium crowd giving me the same feeling
Of the first time I touch my first one milla
You see this thing you call blessings
It means God is investing
You can't stop what is destined
Industry thought me lessons
Never put faith in persons
Cos they test me
Even get some wey dey try finesse me
(Crazy)
All my dues o, we don pay that
Ain't no games here we don't play that
All in take, no need for playback
And when the time comes, all I pray is that
Oh my God, save me from frenemies
I'm liking, they faking It
You no fit please no man
So live your life jó dáadáa gan-an
Every day, Sunday, Saturday
I dey work and pray, steady regulation
If e easy make you con run am
No dey whine me say no be God no fit run all the blessings
E no be by jazz, na God dey bless me
Make nobody com try to dey vex me
I paid my dues o, owe nobody ṣíṣì
Wetin we face, if we talk you go tire
Life na tube, you go roll your tire
Untill you tire, rich till I die, I die
But I no go fit to come die now
Written by: T.I BLAZE