Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kishboy
Performer
CYZA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Agomtor
Songwriter
Nyitse Aondonugu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MIST
Producer
Lyrics
My mama too smart My Mama too sharp
My mama first knack d woman go born Boy
Problem dey follow person wey get money I say make dem follow for convoy
U hold one Kala
I hold one Kala
Make we lap them dier for their scenery
Konga Amazon Jumia non of them pass me here for delivery
Light of The world dey work for Bando
Em sey Em Life na Black out
Life Savings for 2.5odds
We still dey hope on cash out
Broski told me Do more say Less
Give me top till she go brainless
This shit Hard like heavy metal
Mak town boy my flow na stainless
If I go broke ehn
If I ever go broke ontop this life
I go call devil I go reason am
I fit sell my soul for like three-five
PHD just to touch down london
Text back and I got her wondering
She say CYZa I hear you be trust fund baby
Why you still dey beg for funding
No be my fault say my mama born me for Nigeria
If you give me agbado I go turn am to cerelac
Tell any mother fucker
Man, woman , homosexual
We dey like Wuse vigilante we cover the area
If you dey plan go for mission
Better change your decision
Cos this kala dey debit and e Dey shoot with precision
When I Dey back of class den bin dey think say na rebellion
But I rather play with bars than to dey play mavis beacon
No tell me you no know
Everywhere red like Morocco
If I Dey lie make gp tank con dey carry me dey go ewatago
So if you see make u hail me from afar
Cos I Dey para like person wey den run am fake transfer
My day 1 bin dey for me
When I sub 5h for my 2.5 gig
I buy 5k airtime mistake
Like what did I do like what did I did
If I for no Do the kain Tinz way STUBINE bin tell me say make I did
Chances of me getting this far for slim like sey na Bella hadid
No be my fault say my mama born me for Nigeria
If you give me agbado I go turn am to cerelac
Tell any mother fucker
Man, woman , homosexual
We dey like Wuse vigilante we cover the area
If you dey plan go for mission
Better change your decision
Cos this kala dey debit and e Dey shoot with precision
When I Dey back of class den bin dey think say na rebellion
But I rather play with bars than to dey play mavis beacon
Written by: Alexander Agomtor, Nyitse Aondonugu