Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
kukbeats
kukbeats
Producer
Mr. Swaps
Mr. Swaps
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb pon the stage
All of dem appreciate, ah
To all the ones wey lock dem gate
No hard feelings, me no dey fight them
I still appreciate
[Chorus]
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion, ah
[Verse 2]
When me blow, e shock dem face
For this game, I be the only ruger, nobody fit take my place
(Lemme make things clear)
Me go nowhere, me here to stay
So bad man, all of dem gat no choice, dem must accept my craze
(Listen carefully)
[Verse 3]
Told ya, told ya
I'ma definitely make it, I'ma go far
O ga, when I dey squat for their house
I dey crash on the sofa
But so far, so far
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny, yeah
[Chorus]
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion, ah
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
[Verse 4]
Who knew?
They say the boy wey him mama been dey fry Dundun go blow
Just do you
Or all the guys wey you claim be your Gs, dem go screw you
[Verse 5]
I remember
Say I been dey trek from Computer Village go Ojodu Berger
See me I'm a star now
Nobody fit stop wetin Jah don do
[Verse 6]
Tell me why you're vexing
Not yet started, I am still testing
Already impressing
Any man wey test me, teach them a lesson
Thankful for the blessings
Me dey do my thing, I no send any person
Nobody fit dare me
Nobody fit dare me
[Verse 7]
Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb pon the stage
All of dem appreciate, ah
To all the ones wey lock dem gates
No hard feelings, me no dey fight them
I still appreciate, yeah
[Chorus]
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion, ah, ah-ah
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion
Number one champion, number one champion, ah
Written by: Charles Ezenwa Enebeli, Michael Adebayo, Uche Martins Chukwudi
instagramSharePathic_arrow_out