Top Songs By Muku Fresh
Credits
PERFORMING ARTISTS
Muku Fresh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obioma Godswill Anyimukwu
Songwriter
Lyrics
Boy MUKU FRESH again
Wetin you do me girl I can't explain o
You messing up my mind you dey burst my brain o
You know the things yOu dey do e dey make me craze o
Baby I want make we gather dey o
This your waist o wey dey control me walahi
I no fi wait o to get you in my arms
I bless the day wey God send you to my life
You know I can't live without you Walahi
I've seen it all you're still d one that I want
Your beauty makes dem other girls look ugly
I'll be a fool to ever let you go away
I get so happy only staring at your face
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
You got me deeper than a bag of drugs
I can never get enough of you
I'll do anything you want
You dey, make me to mezebu
Angel of my life
I'll go make the money just dey enjoy life (Omo)
Now that you are my bride
I go shoot anybody from a thousand miles (For yuh)
When I dey sick you're my medicine
Girl I go give you everything
You be my weakness and energy
I'm finna sing my melodies for you
You are a blessing sent to me from the most high i know I know
You dey impress me, anything you say I go comply woah woah woah
I've seen it all you're still d one that I want
Your beauty makes dem other girls look ugly
I'll be a fool to ever let you go away
I get so happy only staring at your face
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
Writer(s): Obioma Anyimukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com