Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Simi
Simi
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oscar Heman-Ackah
Oscar Heman-Ackah
Producer
Simisola Bolatito Ogunleye
Simisola Bolatito Ogunleye
Mixing Engineer

Lyrics

[Bridge]
Oh no
Oh no
[Verse 1]
Where you dey since yesterday?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
[PreChorus]
You carry one girl, I let it go
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go, oh, no be so
I'm gonna have to let you go
[Chorus]
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again, oh no
[Bridge]
Oh no
Oh no
[Verse 2]
Who be that, wey dey call your phone?
You think say me I no know
You save her number as panel beater
When I know say na Carolina
[PreChorus]
You carry one girl, I let it go
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go
[Chorus]
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again, oh no
[Bridge]
Oh no
No, no, no, no-no-no-no-no
(Can you hear me?)
Oh no
No, oh, no-no-no-no-no, yeah
[Verse 3]
If you say you want follow all the babes for the area
Make you follow them go, I don't care
No be me, oh, you go kill, oh
So, I really got to let you go
[Chorus]
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
[Verse 4]
Na your fault, oh, why you mess around?
(Angelina)
I don't know how you let me down
(Angelina)
Oya, carry your wahala go
(Angelina)
I no want see am again
[Verse 5]
I don try, no be small thing, oh
(Angelina)
Angelina, you can have him, oh
(Angelina)
Wetin you do me with Angelina
(Angelina)
I no want see am again, oh no
[Bridge]
Oh no
Oh no
Written by: Ifiok Monday Effanga, Simisola Bolatito Ogunleye
instagramSharePathic_arrow_out