Lyrics

[Verse 1]
Back in the days I no get joy like dogoyaro
Nobody wey dey feeling my parol
All dem girls dey whine me with there Kilimanjaro
But right now right now me I put them on da payroll
From ghetto from zero to hero
If you no getty money no follow
Now I dey enter your eyes
Ṣe you wan roll the dice? (Uhnn uhnn)
[Verse 2]
Ṣ'ọmọ lo dun to yii, lo dun to yii?
Ṣ'ọmọ lo dun to yii?
Ṣ'owo lo pọ to yii, lo pọ to yii?
Ṣ'owo lo pọ to yii?
Ṣ'ọmọ lo dun to yii, lo dun to yii?
Ṣ'ọmọ lo dun to yii?
Ṣ'owo lo pọ to yii, lo pọ to yii?
Ṣ'owo lo pọ to yii?
[Chorus]
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand
Owo lọwọ ẹyin n lẹ
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand
[Verse 3]
Yeah
Permission to enter your heart
Permission to take all my money
Come to my house, I am horny
Lock me up bi ti Ramoni
Permission to enter your heart
Permission to take all my money
Come to my house, I am horny
Jẹ n nawo fun ẹ bi Ramoni
Jọwọ baby
Jọwọ gbe mi saya
You be my lover, you be my lover, you be my heart desire
To ba lọ na
Ọmọ I fit to retire
For this love thing you know say me I no go tire
[Verse 4]
My bebe
My kele
Holiday
We fly away
Far away
To where nobody go know, to where nobody go know o (To where nobody go know o)
My baby (Jọwọ)
My baby
We fly away everyday
Ṣ'owo lo pọ to yii?
Holiday
Yeah, yeah, yeah
[Chorus]
Money for hand, back for ground (money for pocket)
Money for hand, back for ground (Money for aza)
Money for hand, back for ground (Eeyan Jowi zaza)
Money for hand (money for pocket)
Money for hand, back for ground (Money for aza)
Money for hand, back for ground (Eeyan Jowi zaza)
Money for hand, back for ground (money for pocket o)
Money for hand (Money for aza o)
[Outro]
Oluwa ti ṣina na na na
Ẹ ma lọ dina na na na
Ẹ ma lọ dina na na na
Oluwa ti ṣina na na na
Ẹ ma lọ dina na na na
Ẹ ma lọ dina na na na
Written by: Ishola Adedoyin
instagramSharePathic_arrow_out