Lyrics
[Intro]
Eh!
Ehn ehn!
Eh!
O ya Runtown wake up in a brand new Bugatti
O ya Runtown wake up in a brand new Bugatti
O ya Runtown wake up in a brand new Bugatti
[Verse 1]
Head to my toe na Cavani
Started from the gutter now dem know me
Dem know me
Six figures when dem coming
All about the money ba turenchi
Me back down? Irọ ni
Wizzy pro on the beat and the boys
Shut down Naija to Hong Kong too
Can't you see the money pilling too
I came in the game with one t-shirt, one shoe, no motor
Right now, we balling too
O ya as dey na mi aliverse
In at the bed I be animal too
In at the back of the Benz I dey give all the girls and dem call me the baba too
Runtown 2 Baba too
See the ladies dem love me like eye pencil
My music dey make dem dey hmm hmm too
Eh! I love you
[Bridge]
Successful
Successful, ehn ehn!
Emi ọmọ Jesu
I am thankful
Successful, eh!
Successful, ehn ehn!
Emi ọmọ jesu, eh!
Baba I am grateful
[Verse 2]
And go tell your favourite singer to retire
Runtown is on fire
On fire
Now we run the entire empire
Freestyler
Money in the bank no dey backfire
I make your favourite singer expire
Eh! Expire
[Outro]
Runtown
You already know
Written by: Soundgod Music