Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
KIMOhLA
KIMOhLA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Buku Believe Ebrakumo
Buku Believe Ebrakumo
Songwriter
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter

Lyrics

Kimulla
Yeah, Shmurda yeah, yeah, yeah
Mu mi de de
I no be waka pass I go de de
Fine boy Shmurda, wafi sere
Abegi fimi sile make I de de o
Eledumare o
Abegi bless me, mu mi de de
Oluwa shower your blessings
Hustle no be jazz o
As galala no de sweet again
Boys okpolo no dey gree again
G masun no dey sleep again
Where you de when the boys de press, eh-eh, eh
Oluwa wire my aza now
Abegi wire my aza now
Mumsi dey call my cellular
The thing dey burst my medulla
Oluwa wire my aza now
Abegi wire my aza now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla, ah
'Cause iTunes card
No be breaking face
I want the slip to pass for scariness to gbes
Wire o, wire o
Aza o, aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Wire o, wire o
Aza o, aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Mama dey house papa dey house
Even children wey dey house they wan ball out
Wetin I gain if I no cash out
So many graduates wey dem no pass out
Chase the fame, face the shame
So many gains nobody know the pain
Oluwa show your face, gimme grace
If I no get money I fit to craze
Mental case, make dem give me space
I never want to run another man race, yeah, yeah
Oya, scrr bem bem bem
Ferrari, Porsche, Bentley and Benz
I know dem go vex
Bad belle dem go check
On my way to the bank with my check
Make dem go check, oluwa don bless, no stress
Totori dem, those wey no help me I go totori dem
Shakara dem, if dem look me I go popori dem
Oluwa wire my aza now
Abegi wire my aza now
Mumsi dey call my cellular
The thing dey burst my medulla
Oluwa wire my aza now
Abegi wire my aza now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla, ah
'Cause iTunes card
No be breaking face
I want the slip to pass for scariness to gbes
Wire o, wire o
Aza o, aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Wire o, wire o
Aza o, aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Kimulla kimulla
We no dey sleep again
Area boys no dey sleep again
Waferians no dey sleep again
BY boys no dey sleep again
Lasgidi boys no dey sleep again
Eko
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Buku Believe Ebrakumo
instagramSharePathic_arrow_out