Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Deri
Performer
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fred Boateng Manendiaz
Songwriter
kelvyn Brown
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
I dedicate my love to you
I no dey see nobody, I got my eyes on you
Na you dey ginger my body
Na you make I feel good
Bèbè
I no go leave you for junction
If na ocean I go swim, to run to you
As you dey for me o (Ɛhee)
I go die with you (Ɛhee)
As you fall for me o (Ɛhee)
I go ride with you
Give me overdose and I'm down for you o bèbè
I’m left with you
Baby I’m left with you
[Chorus]
If you think I’m cheating
Baby no body dey o
No body dey o
Wo na mepɛ o
No body dey o
Baby no body dey o
Ɔdɔ yɛwu-uu wo na mepɛ oh yeah
If you think I’m cheating
Baby no body dey o
No body dey o
Wo na mepɛ o
No body dey o
Baby no body dey o
Ɔdɔ yɛwu-uu wo na mepɛ oh yeah
[Verse 2]
Wo na mepɛ o yeah
Nobody dey o yeah yeah
See me on the phone think say I'm cheating
Make I cut all the pretense
Ibi you alone, nobody dey there
If them try, trouble dey there
I getti dough, seated anadwo yi suudwɛ
Mede bɛbɔ mu huugaga
Do the-
Anything you want, baby make I know
I dey here for you
Just call me on my phone yeah yeah
And if you want to chop me like okpono
Smoke me like Igbo, I dey here for you you
[Chorus]
If you think I'm cheating
Baby no body dey o
No body dey o
Wo na mepɛ o
No body dey o
Baby no body dey o
Ɔdɔ yɛwu-uu wo na mepɛ oh yeah
If you think I’m cheating
Baby no body dey o
No body dey o
Wo na mepɛ o
No body dey o
Baby no body dey o
Ɔdɔ yɛwu-uu wo na mepɛ oh yeah
Written by: Fred Boateng Manendiaz, kelvyn Brown