Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skales
Skales
Performer
Davido
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
MAD SOLUTIONS
MAD SOLUTIONS
Songwriter
Raoul John Njeng Njeng
Raoul John Njeng Njeng
Songwriter
David Adeleke
David Adeleke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Princeton
Princeton
Producer

Lyrics

[Chorus]
Ṣebi na currency
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency
[Refrain]
The dollar dey, pounds dey ya
Mulla dey ya, the dollar dey ya
Pounds dey ya, the mullar dey ya
Everything dey ya
[Verse 1]
Me and my guys steady giving them levels
Anytime, anytime wey we come around, yea
See all the girls just dey run come
Even tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey, where dem dey?
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday
That's why she no go let me go
[Chorus]
Ṣebi na currency
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency
[Refrain]
The dollar dey, pounds dey ya
Mulla dey ya, the dollar dey ya
Pounds dey ya, the mullar dey ya
Everything dey ya
[Verse 2]
Ṣe you need currency?
Tap into my blessing
Money dey for here o
'Cos my music selling
I win every every
Dem dey wonder what I'm doing
No jazz for here o
Everything na just God's doing, yeah
[Verse 3]
You ain't got doe like me
You ain't got flows got hoes like me
Got a lot of **** that would just do it
Omo, they go just do it, doe da
I say you no get doe like me
You no getting flows, getting hoes like me
Got a lot of **** that go just do it
Omo, they go just do it, goal night
[Chorus]
Ṣebi na currency
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency o
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Boogie down, make I blow it on you
Ṣebi na currency
[Refrain]
Pounds dey ya
The dollar dey ye
Baby, I blow currency
Dollar dey, pounds dey ya
[Outro]
I got the money, I got the money
I got the money, I got the money
I got the money, I got the money
I got the money, I got the money
Currency
Pounds, dollar
Pounds, dollar
Pounds, dollar
Pounds, dollar
Pounds, dollar
Pounds, dollar
Written by: David Adeleke, MAD SOLUTIONS, Raoul John Njeng Njeng
instagramSharePathic_arrow_out