Credits
PERFORMING ARTISTS
Olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eskeez
Producer
Jaycen Joshua
Mastering Engineer
Mike Seaberg
Mastering Engineer
Lyrics
[PreChorus]
Oya make we jinja, make we jinja jinja o
Go follow your lead, you be leader, leader o
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o
Jinja o, make we jinja, jinja o
Go follow ur lead you be leader, leader o
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o
[Chorus]
Make I put am for your body baby
Gba ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ
Any time weh you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle n wrap you like
Sarkodie, kordie
For your body, baby
Gba ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ
Any time weh you call, baby
I'll be there
Go de cuddle n wrap you like
Sarkodie, kordie
[Verse 1]
Awọn temi naa ti gaza we de on deck, aye
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere weh I dey I keep it hundred, yeah
Awọn to ba robi si mi wọn ni bọ nbẹ, no
Jọ jọ jọ nobody badder ma lọ gọ
Fish plenty for ocean my session be like Marọkọ
I go, I go dull you ke that one na ọrọ pawpaw
Can't you see wetin you carry, baby bo ṣe n rọpọpọ
[Verse 2]
If I dey coma n you want sugar I go rọkun ni
I go kibọrọki gidi I go keep your company
Ẹja lo wa ninu sardine ko yẹ ko ma sọ fun mi
Know you want me to give u ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me I no normal nobody fit couple me
Make we go home home go do ratata baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ Ọlọhun ma jẹ k'ọn mu mi
[PreChorus]
Jinja, make we jinja jinja o
Go follow your lead, you be leader leader o
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o
Jinja o, make we jinja jinja o
Go follow your lead you be leader leader
Many kele carry something weh dey hinder o
But your own is bigger o
[Chorus]
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ
Any time weh you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle n wrap you like
Sarkodie, kordie
For your body, baby
Gba ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ
Any time weh you call, baby
I'll be there
Go de cuddle n wrap u like
Sarkodie, kordie
[Outro]
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kordie
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kordie
Written by: Olamide Adedeji