Music Video

Burna Boy - Wetin Man Go Do [Official Audio]
Watch Burna Boy - Wetin Man Go Do [Official Audio] on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
Kel P
Kel P
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Peters
Kelvin Peters
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aran Knight
Aran Knight
Assistant Engineer
Harpaal Sanghera
Harpaal Sanghera
Assistant Engineer
Joseph Brice
Joseph Brice
Assistant Engineer
Nicola Pulvirenti
Nicola Pulvirenti
Assistant Engineer
Cecil Bernardy
Cecil Bernardy
Engineer
Colin Leonard
Colin Leonard
Mastering Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Kel P
Kel P
Producer

Lyrics

[Intro]
Champion
[Verse 1]
People wey dey shayo o
Those people dey here now
People wey dey jaiye o
Those people dey here now, na-na
[Verse 2]
Dem no call me tẹlẹ o
But dem dey ca-call me now
Na empty belle o
Na im make man dey feel somehow
Calling my aza
[Verse 3]
Sey I been wan cashout
Sey make I put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank Jehovah
Put am for my aza
Begin to find another
[Verse 4]
Waka-waka no rest o
Wetin man go do?
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do?
Your pikin sef e gass go school o
Wetin man go do?
When money come, e go hear!
[Chorus]
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
[Chorus]
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
[Verse 5]
God I dey serve You
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
[Verse 6]
If the money dey we go faaji o
I go be the life of the party o
E go be like say na magic
Call me jazz man abracadabra o
[Verse 7]
Waka-waka no rest o
Wetin man go do?
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do?
Your pikin sef e gass go school o
Wetin man go do?
When money come, e go hear
Wetin man go do?
[Chorus]
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
[Chorus]
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
[Verse 8]
Man go fight for money
Wetin man go do?
Man go fight for woman
Wetin man go do?
Man go fight for business
Wetin man go do?
Man go fight for nonsense
Wetin man go do?
[Verse 9]
Body don dey tire
Body no be firewood
Wetin man go do?
Body don dey tire
Body no be firewood
[Chorus]
Wetin man go do, do?
Wetin man go do, do?
Wetin man go do, do?
Wetin man go do?
Wetin man go do?
Written by: Amba Peter Kelvin Udoma, Damini Ogulu, Kelvin Peters
instagramSharePathic_arrow_out