Lyrics

[Intro]
Ah
Kapachumarimari chupaku
Astala astala, oh baby
Ahyii
Astala vee, give dem
Ele le le le le le le le le
Kilowi, ahyii
Oh baby, you too like ikebe, you too like ikebe
You too like ike (You too like ikebe)
Ah, ike, ike, ike (You too like ikebe, too like ikebe)
Kilowi, kiloso
Jomo, oh baby
[Verse 1]
Smooth criminal I dey see you very sharp oo
Very sharp
If you see me now, you know say I no dey slack oo
No dey slack
[Verse 2]
Toba fe sare wa, tae tae
Kebe, kebe, untumugukwo ikebe
What do you want from me?
Your love
What is your plan?
They find who go meet your every demand
You no dey tire, open fire ratata
No reason me you play with fire recognize
You too like ikebe
[PreChorus]
Emawo ikebe, ah ah double decker
Jesu talk true, abi e normal?
Everyday you dey make me mental
You too like ikebe, too like ikebe
Ikebe be, too like ikebe
Oya double decker (You too like ikebe), oh baby jekomo (Too like ikebe)
[Chorus]
E say, I want a lady with dah big bum bum
Lend me dat lady with dah big bum bum
I want a lady with dah big bum bum, big bum bum, with dah big bum bum
Wey all dah lady with dah big bum bum? (With dah big bum bum)
I want a lady with dah big bum bum
Wey all dah lady with dah big bum bum? With a big bum bum, with a big ah super
[Verse 3]
Dey say Fawo no get money, money too carry chikala
If ikebe see money, daju daju oma bo kpata
Kuro nbe se, who come to suffer?
I’m not a learner dollar high ju cefa
Problem back to sender
If you don face am you supposed remember
[Verse 4]
Ah shey na person fine like dis
Fine like dis, fine like dis
One person no be two
Kuro nbe, my sure bet
Oh baby my kokolet
[Bridge]
Kuro nbe, fantastic, you stew my rice
When nepa fuck up, you be my light
Te si be everyday and night
Ikebe igara, ooh you’re nice
[PreChorus]
You too like ike, you too like ikebe
You too like ikebe, yale le le le, you too like ikebe
Too like ikebe, you too like ikebe
Kilowi, kiloso
You too like ikebe, you too like ikebe
Jeomo, oh baby
You too like ikebe
[Chorus]
E say I want a lady with dah big bum bum
Lend me dat lady with dah big bum bum
I want a lady with dah big bum bum, big bum bum with dah big bum bum
Wey all dah lady with dah big bum bum? I want a lady with a big bum bum
Wey all dah lady with dah big bum bum? With dah big bum bum, with dah big azodo
Written by: Henry Tonwe-Adebola, Omoniyi Temidayo Raphael, Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out