Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Pawzz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Pawzz
Songwriter
David Tokuma Dekor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
E Tunz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Dem been dey tell me, tell me
Nothing dem no tell me
Me I no gree leave you
'Cause you no whine me
You no tire me
She dey make me lose my cool
[PreChorus]
I'm losing control now
I want you now
I don't need anybody but you now
Wetin I go do?
All I want is your love
[Chorus]
I wanna be your Ironman
I wanna be your Superman
My love
I wanna be your Ironman
I wanna be your Superman
My love
[Bridge]
Baby, stop, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy oh
Ọmalịcha, you dey tickle my fancy
Asanwa, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy oh
[Chorus]
I wanna be your Ironman
I wanna be your Superman
My love
I wanna be your Ironman
I wanna be your Superman
My love
[Bridge]
Baby, stop, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy oh
Ọmalịcha, you dey tickle my fancy
Asanwa, you dey tickle my fancy
Baby, you dey tickle my fancy oh
[Outro]
Yooo-ohh, yooo
Yooo, yoo-yoo
Yoo-yoo-yooo....
Written by: David Tokuma Dekor, Pawzz